Move me – Tata Lunga (lyrics)

Now the hottest song on the block...

Eyy
Nothing no d move me
Nothing no d move me
Nothing no d move me
Nga they no d move me
Nga they no d move me
Nga they no d move me
Nothing no d move me
Nothing no d move me
Nothing no d move me
Bobi no d move me
Bobi no d move me
Bobi no d move me

If fine bobi give me bobi give me bobi
Why I no go take am
If e breastfeed me why I no go suck am
If e give me green light why I no go pass
Why I no go score if e give me green pass
No be say I too over bad, No be jazz
They want make I go left, they d go right
You want chew with bog boys you pay price
How you want buy wey you no know price
How you sabi read wey you no sabi write
Power no first dey you sef for beat price
Calculate me no ever get answer
If you want smoke cam make I give you cancer
How you sabi read wey you no sabi write
Power no first dey you sef for beat price
Calculate me no ever get answer
If you want smoke cam make I give you cancer

Nothing no d move me
Nothing no d move me
Nothing no d move me
Nga they no d move me
Nga they no d move me
Nga they no d move me
Nothing no d move me
Nothing no d move me
Nothing no d move me
Bobi no d move me
Bobi no d move me
Bobi no d move me

Nothing no d move me
Nothing no d move me
Nothing no d move me
Men they no d move me
Men they no d move me
Men they no d move me
Nothing no d move me
Nothing no d move me
Nothing no d move me
Ass no d move me
Ass no d move me
Ass no d move me

All that big talk no d move me like Skidi
Boy they don wise
I just want tell you say no be all thing wey money fit buy
I know say I broke pass road for Bamenda but I get no debt
You want motivate na who sef with this your kind analog mindset
I d tell you na thing wey I know no be thing wey me I don hear
Been there don that I just want tell you say bo my place dey
If you get dough pass me if no be true why you get for compare
Men them d buy you charge you want make like say they over care

Nothing no d move me
Nothing no d move me
Nothing no d move me
Nga they no d move me
Nga they no d move me
Nga they no d move me
Nothing no d move me
Nothing no d move me
Nothing no d move me
Bobi no d move me
Bobi no d move me
Bobi no d move me

Nothing no d move me
Nothing no d move me
Nothing no d move me
Men they no d move me
Men they no d move me
Men they no d move me
Nothing no d move me
Nothing no d move me
Nothing no d move me
Ass no d move me
Ass no d move me
Ass no d move me

Gi Yo (2022)

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Scan the code